By: Mariam Ajayi
NYSC Director-General, Brigadier-Genera Olakunle Nafiu, don warn corp member against blindly sharing information for social media, as he urge dem to verify any content before dem repost am, especially as Nigeria dey approach di 2027 general election.
Nafiu give di warning on Wednesday during an inspection visit to di NYSC permanent orientation camp for Katsina State, where he tell corp member say dem need to develop critical thinking skill before dem share or comment on information online.
Di NYSC boss say corp member get important responsibility to help fight misinformation for society, by making sure say any information wey dem circulate online authentic before dem pass am across.
He warn say sharing false or manipulated content without verification fit cause serious harm to society, and he urge corps member to use social media responsibly by checking di truth of information before reposting am.
NYSC Director-General, Brigadier-Genera Olakunle Nafiu, don warn corp member against blindly sharing information for social media, as he urge dem to verify any content before dem repost am, especially as Nigeria dey approach di 2027 general election.
Nafiu give di warning on Wednesday during an inspection visit to di NYSC permanent orientation camp for Katsina State, where he tell corp member say dem need to develop critical thinking skill before dem share or comment on information online.
Di NYSC boss say corp member get important responsibility to help fight misinformation for society, by making sure say any information wey dem circulate online authentic before dem pass am across.
He warn say sharing false or manipulated content without verification fit cause serious harm to society, and he urge corps member to use social media responsibly by checking di truth of information before reposting am