Lagos

Obasa Back Hamzat For Governor, Beg Party Members To Support Am

todayApril 24, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State House of Assembly Speaker, Mudashiru Obasa, don declare say im dey support  Deputy Governor, Dr Obafemi Hamzat, for governorship  2027.

Obasa tuk dis one when Hamzat visit am for im official residence for Ikeja on Thursday as part of im consultations with APC leaders.

Di Speaker praise Hamzat commitment to infrastructure development and im loyalty to APC party.

E sti call on party members and stakeholders make dem support Hamzat for di governorship race.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app