Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di 2023 Labour Parti presidential candidate, Peter Obi, once again don call out to oga presido, Bola Tinubu, say why dem one drop national grid for full solar energy.
Di former Anambra state govo post for X, say e dey shock am say baba Seyi wan move go solar afta raking, dat im go bring steady light for im first tenor.
Obi say, im bodi dey do am jigijigi, sey grid still dey collapes up and down.
E conclude sey Nigerians sti dey suffer for light, business stability, and national growth because Tinubu promise don find somewhere go coolelecoolele.
Written by: News Author
BOLA AHMED TINUBU Campaign Promises Nigeria Nigeria 2023 Election PETER OBI
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026