Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Arsenal captain Martin Ødegaard say im still get hope say di Gunners fit win di Premier League title dis season, even after dem lose 2-1 to Manchester City for Etihad Stadium on Sunday.
Di result reduce di gap to just three points, as Manchester City sti get one match wey dem never play yet.
Ødegaard tuk to Sky Sports say Arsenal no get choice but to focus on winning all dia remaining matches.
Di Arsenal skipper believe say di title race never finish, and anything sti fit hapun as season dey go end.
Written by: News Author
Arsenal EPL title hope 2026 Arsenal Premier League title race Arsenal still can win league Martin Ødegaard Arsenal statement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026