OBODO NAIJA

Osun Election Fire Don Start, Adeleke Vow Say Victory Must Be His

todayAugust 4, 2026 2

Background
share close

By: Esther Daniel

Political battle don hot as Osun Gofnor Ademola Adeleke on Monday declare for Osogbo say e go win di August 15 gofnorship election if di process free and fair.

Adeleke appeal to Presido Bola Tinubu make gornment protect voters and direct security agencies to stop violence, after im claim say people dey lose dia lives.

Di gofnor warn against any attempt to manipulate di election, urging supporters to guard dia votes and remain alert on election day.

Adeleke insist say victory go come if voters get chance to choose freely without intimidation or interference.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds