Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Pakistan gornment don konfamate dia doings, say dem fire Afghan cities, like Kabul and Kandahar, all collect for early Friday, afta Afghan Taliban attack Pakistani border soldiers late Thursday.
Taliban tuk, tuk put for X say, dem fire back for Pakistan border, but di post, dem don delete am.
Both Pakistan and Taliban dey claim say, dem sactta ground, despite ceasefire tuks since last October.
Written by: News Author
Kabul attack Kandahar attack Pakistan airstrike Afghanistan
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026