By: Esther Ayoola
Di 2023 labour party presidential candidate Peter Obi don complete im screening as presidential aspirant under Naija Democratic Congress ahead of 2027 general elections.
Afta di screening wey last more than two hours for Abuja, Di former Anambra governor salutate di party, say dem ma sabi democracy.
Na so tori pipo sti carry Goodluck Jonathan contesting mata stone Obi, according to obi make Jonathan feel free to contest 2027 presidential election.