Entertainment

Peter Okoye Vex As US Waitress Enter Him DM Say Tip Too Small

todayOctober 13, 2025 38

Background
share close

Peter Okoye don para after one waitress for US restaurant enter him DM to blast am over di tip wey e drop. Tori be say di singer spend $1000 chop for di restaurant, but na only $60 tip e leave. Di waitress vex come yarn say na dis kain small tip and other wahala make many people no dey like Peter again.

Peter no keep quiet, e snap di message and post am for him Instagram story, show say di matter touch am. E use style reply di shade wey di waitress throw, as e no gree make anybody use him name do cruise.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 11


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds