By: Rilwan Agbomeji
Omo Pope Leo XIV carry mata dey clear Russia senior men and Ukraine senior men say make dem get sit down face-to-face talk how to end di war for Ukraine.
Speaking for St Peter’s Square Christmas message oh, e pray specially for Ukraine people and call for unity and support for people wey dey suffer across Europe.
Di Pope also talk say war no be beta tin at all, as e dey leave rubble, pain and open wounds behind.