Russia Ukraine war

8 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Zelenskyy Want Ukraine Start To Dey Produce Patriot Missiles

By : Jolayemi Olajide Ukraine President Volodymyr Zelenskyy don say im country must quick start to dey produce Patriot interceptor missiles after America agree to give dem licence for di production. Zelenskyy tok dis one after im return from NATO summit, saying President Donald Trump don already approve di plan and now na for technical teams to begin work sharp-sharp. According to am, local production go help Ukraine tackle shortage […]

todayJuly 10, 2026 14

obodo oyinbo

Fresh Russian Strike Hit Ukraine Before NATO Meeting

By: Yusuf Abuh Nor be small tin Russia dey do oh, dem blast Ukraine again, kpaing at least 18 pipo for Kyiv, Ukraine, for di second time within one week. Dis attack sef hapun, just before di important NATO meeting, and like dis, Ukraine presido Volodymyr Zelensky dey beg  frens and family to con help defend Ukraine. To tell u how di mata serious reach, European Union sef don konfam […]

todayJuly 6, 2026 7

obodo oyinbo

13 Pipo Kpai, 86 Wunjure As Russia Use Missile and Drone Scatter Kyiv

According to Kyiv Mayor, Vitali Klitschko, at least 13 pipo don kpai, while 86 pipo carry wunjury after Russia missile and drone attack tear plenti houses inside Kyiv for early momo Thursday. Di attack happen just few hours after Ukraine Presido, Volodymyr Zelensky, warn say Russia dey prepare one massive attack. Media tuk tuk pesin wey dey for central and eastern Kyiv tuk say dem hear more than 12 loud […]

todayJuly 2, 2026 9

obodo oyinbo

Trump Tell Putin To Stop Firing Kyiv For Di Next 7 Days

By: Esther Ayoola Ukraine Presido, Volodymyr Zelenskyy, nor bi small happiness for am yesterday, say Donald Trump tell Russia to stop attack on Kyiv and some other towns for seven days. Zelenskyy tuk say, im support Trump and dat, e go hellep protect pipo during di cold winter. Dis pause for bombing dey come afta di leaders  tuks for United Arab Emirates, say, di next tin na to reach peace […]

todayJanuary 30, 2026 12

foreign

Pope Leo Xiv Beg Russia, Ukraine Make Dem End War

By: Rilwan Agbomeji Omo Pope Leo XIV carry mata dey clear Russia senior men and Ukraine senior men say make dem get sit down face-to-face talk how to end di war for Ukraine. Speaking for St Peter’s Square Christmas message oh, e pray specially for Ukraine people and call for unity and support for people wey dey suffer across Europe. Di Pope also talk say war no be beta tin […]

todayDecember 25, 2025 19

foreign

Russia Use Drone Take Attack Ukraine

By: Rilwan Agbomeji Zaporizhia oga talk say Russia don launch 704 air attack, including 17 air strike, for Zaporizhia area for di past 24 hours, wey don kill one person and injure three for December 24, 2025, for Ukraine. Ukraine officials talk say overnight drone attack don hit Moscow, wey even start industrial fire for Tula region wey dey south of Russian capital, as retaliation for wetin Russia don do. […]

todayDecember 24, 2025 20

International

Russia Don Accept Some Parts Of New US Plan To End Ukraine War

Russia don see latest copy of US plan to end Ukraine war, dem yarn say some parts dey positive but oda points need discussion, na wetin Kremlin yarn Wednesday. Kremlin aide Yuri Ushakov yarn for Russian state TV say di new draft need “serious analysis” and Russia never discuss am with anybody. Ushakov talk say, “Some aspects fit dey positive, but plenty need special discussion among experts.” Di latest plan […]

todayNovember 26, 2025 17

International

Nobody Go Support Am – Ukraine Soldiers React To US Peace Plan

Ukraine frontline soldiers don react to US draft peace proposals with mixture of defiance, anger, and resignation. BBC talk to some soldiers wey send views via social media and email. Yaroslav for eastern Ukraine talk say di plan “sucks… nobody go support am,” while army medic Shtutser call am “absolutely disgraceful draft of peace plan, unworthy of our attention.” But one soldier, Snake, talk say “na time to agree at […]

todayNovember 24, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds