By: Yusuf Abuh
Wi oga Presido, Bola Tinubu don wire call to naija obodo oyinbo business partners (Rotary International) say make dem flog business come, whether, healthcare, education, youth empowerment and community development across, say Nigeria go do thank you sir.
Oga presido, tuk dis tuk through im Seco to di gorment of federation, George Akume wia dem go sing congratulation song for Olayinka Babalola for becoming di second African to lead Rotary International, Abuja.
Oga presido praise dis Naija international business partners, for how dem take wipe out wild polio and dat gorment need all dose type of doings to survive.