National

President Tinubu Make Plan To Start State Police For Rascal Jaguda Boys

todayFebruary 24, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don announce ogbonge plan say, like dis, na to create state police be di way forward for di plenty security wahala for di kontri.

Baba Seyi dey yarn dis one  wia im dey do wakies with governors of di obodo Naija for Abuja on Monday

Mehn dey waka for di dinner,  Tinubu  dey think security,  say di reason na to make sure say, everywia dey secured for di obodo Naija.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app