OBODO NAIJA

President Tinubu Open Kuje Road

todayJune 12, 2026 6

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don commission Federal Highway 105 wey connect Airport Expressway to Kuje for Abuja.

Di seniorman presido run dis parrol through Vice Presido Kashim Shettima, saying di road na proof say dis gornment, na tuk na do gorment.

Im come assure Nigerians say di administration go continue to complete ongoing infrastructure projects for di benefit of all.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds