By: Esther Ayoola
Say like dis wi oga Presido, Bola Tinubu don arrange bodi to tuk Naija mata for climate change and sustainability for Sustainability Summit wey dey sup for Abu Dhabi, UAE.
Untop yanings with tori pipo, Minister of Foreign Affairs, Yusuf Tuggar tuk say Tinubu go yan with other world leaders about Nigeria climate plan and how we fit develop.
Tuggar also tuk say, Oga presido go use di chance show say sustainability gats follow hand with climate action.