By: Esther Ayoola
President Bola Tinubu don recharge 100 naira, wire wire call to West African leaders say make dem join hand fight terrorism and military takeovers for di region.
As im dey vex, i nor fit tuk so, im carry the phone give im vice, Kashim Shettima for di 68th ECOWAS summit wey sup for Abuja on Sunday.
Tinubu yarn say no single country fit bring stability alone, and Nigeria still dey committed to di ideals of ECOWAS.