By: Rilwan Agbomeji
Wi oga Presido Bola Tinubu don promise say im go protect religious freedom for all Nigerians.
E yarn dis one for im 2025 Christmas goodwill message wey drop Wednesday.
Tinubu talk say im government dey committed to stop violence and discrimination, make everybody enjoy peace.