By: Esther Ayoola
Prime Minister of one ogbonge country for Caribbean, Saint Kitts and Nevis, Terence Michael Drew, yesterday meet wi oga Presido Bola Tinubu for State House, Abuja, salutate di senior man wetin nor good.
Based on doings afta di meet, Oga Prime minister tell tori pipo say im dey feel baba Seyi doings oh particularly im collabo as African Union member.
E sha explain why im come, say na to strengthen friendship and cooperation with Naija, and Tinubu receive am with open arms.