Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State govo, Babajide Sanwo-Olu, don wire ogbonge call to local and foreign investors to come do business for Lagos, say di state ready to do collabo, so far na business.
Sanwo-Olu yarn dis one for Nigeria–UAE Investment Forum wey dem call Investopia Global Africa, wey Shelle for Victoria Island.
According to baba govo, say na senior investors na put bodi for the forum and dat once dem don ready to do business, say di Lagos state gorment go water di ground.
Written by: News Author
BABAJIDE SANWO OLU Lagos economy Lagos investment
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025