By : Jolayemi Olajide
Senate like dis don agree to set up one joint ad hoc committee with House of Representatives to tackle di plenty xenophobic attacks against Nigerians for South Africa.
Oga Senate Presido, Godswill Akpabio, align every for senate plenary on Tuesday, say in fact dem go write South African Parliament Speaker.
Say di committee, wey go dey under di Chairman of di National Assembly, go travel go South Africa to find solution and do fact-finding on top di mata.