By: Esther Ayoola
Â
Wi Senate go resume debate on di controversial Electoral Act amendment bill on Tuesday, as pipo dey vex over di delay, say e fit affect di 2027 general elections.
Dem don form seven-member ad hoc committee wey go harmonize senators’ positions and settle wahala wey dey di bill.
Di committee, wey dem form last Thursday afta three-hour private session, don spend three days to check di mata.
And Dem dey submit report today and Senate fit finish work on di bill dis week.