By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles coach, Eric Chelle, don change am for im players tell dem say, make dem nor repeat that anyhow character wey dem do against Tanzania with anybody
E say, even though super eagles win 2 goals to 1 on Tuesday, say super eagles suppose do beta
But sha im go manage di three point, but moving faward, na only beta football e want to dey see di eagles play.