AFCON

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

AFCON 2025 Wahala, Patrice Motsepe Promise To Follow Court Order

Caf Presido, Patrice Motsepe say like dis now Confederation of African Football go follow wetin Court of Arbitration for Sport go decide on di 2025 AFCON wahala. E yarn dis one for Senegal as dem go collect the trophy from Teranga Lions and give Morocco. CAF Appeal Committee tok say Morocco na im be di winners with 3-0 even though dem lose 1-0 for pitch, because Senegal players waka comot […]

todayApril 9, 2026 5

Sports

Super Eagles Coachie Chelle Tell Players To Do Beta

By: Rilwan Agbomeji Super Eagles coach, Eric Chelle, don change am for im players tell dem say, make dem nor repeat that anyhow character wey dem do against Tanzania with anybody E say, even though super eagles win 2 goals to 1 on Tuesday, say super eagles suppose do beta But sha im go manage di three point, but moving faward, na only beta football e want to dey see […]

todayDecember 24, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app