2027 ELECTION

45 Results / Page 2 of 5

Background

Politics

Peter Obi Say Him And Kwankwaso Get One Goal For Nigeria

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don say im and im running mate, Rabiu Kwankwaso, get one common goal despite say dem come from different backgrounds to improve di lifeĀ  of Nigerians, especially poor people. Obi talk dis one for Onitsha, Anambra State, during press conference ahead of di 2027 election. He say Nigeria must invest in people, create jobs and move from importing goods to producing more […]

todayAugust 21, 2026 12

Politics

Peter Obi Challenge 2027 Presidential Candidates

By: Mariam Ajayi Peter Obi don officially start campaign for di 2027 presidential election and e challenge other people wey wan become president to come face Nigerians and answer questions about dia plans for di country. Obi talk dis on Friday for press conference for im residence for Onitsha to mark di start of di 2027 presidential and National Assembly campaigns. Di former presidential candidate say nobody wey dey seek […]

todayAugust 21, 2026 12

Politics

Imo PDP Dey Demand Arrest Of Orlu Chairman Over Alleged Threat To Opposition

By: Mariam Ajayi Imo State PDP don call for arrest and prosecution of Orlu LGA Chairman, Chris Mbarie, after alleged video wey dey circulate for social media show say e talk say opposition parties no go operate freely for Orlu ahead of di 2027 election.   PDP spokesperson, Lancelot Obiaku, make di demand in a statement on Thursday, saying di alleged remark no be ordinary talk as e fit amount […]

todayAugust 21, 2026 12

OBODO NAIJA

Atiku Say Obasanjo No Get Electoral Value, Claims Arewa Make Am President

By: Mariam Ajayi ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don dismiss former President Olusegun Obasanjo electoral strength, saying on Wednesday that Obasanjo no fit win im own state or South-West during di 1999 presidential election and na Arewa support make am president.   Atiku make di statement while speaking with journalists amid renewed disagreement between am and Obasanjo over dia political relationship and dia roles in di 1999 election, as he […]

todayAugust 20, 2026 15

OBODO NAIJA

NYSC DG Warns Corps Members Against Fake News As 2027 Election Near

By: Mariam Ajayi NYSC Director-General, Brigadier-Genera Olakunle Nafiu, don warn corp member against blindly sharing information for social media, as he urge dem to verify any content before dem repost am, especially as Nigeria dey approach di 2027 general election.   Nafiu give di warning on Wednesday during an inspection visit to di NYSC permanent orientation camp for Katsina State, where he tell corp member say dem need to develop […]

todayAugust 20, 2026 13

Politics

2027: Accord, AAC, SDP Candidates Unite Against Tinubu

By: Kofoworola Olayinka Accord, AAC and SDP presidential candidates on Sunday agree for Port Harcourt to work together against President Bola Tinubu ahead of di 2027 election. Gbenga Olawepo-Hashim, Omoyele Sowore and Adewole Adebayo say dem wan form a common opposition force to strengthen democracy and challenge political power. Di candidates say dem go mobilise youths, workers, women and other Nigerians, while dem dey plan how to structure di agreement […]

todayAugust 17, 2026 11

Politics

ADP Candidate Warns Against Secret Replacement

By: Kofoworola Olayinka ADP presidential candidate Abbas warn against any secret move to replace im without im consent and proper party process. Abbas make di statement on Friday through im media aide, Okpani Dickson, for Kaduna. He say any decision on di presidential ticket must follow Nigeria Constitution, Electoral Act, ADP rules and INEC procedures. Abbas also call on di party chairman and other leaders to protect di integrity of […]

todayAugust 14, 2026 17

OBODO NAIJA

Peter Obi Blame Naija Professors Say Na Dem Dey Rig Elections

By: Yusuf Abuh Presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress for di 2027 election, Peter Obi, once againĀ  don trow lamentation say, Naija judges don badje, dat Naija democratic values na suffer dey dey mood e dey compare to before, so tey university professors now, dey help rig elections. Obi tuk dis one on Tuesday for di 2026 Goodluck Jonathan Foundation Democracy tuk tuk doings for Bauchi. Di former Anambra […]

todayAugust 12, 2026 13

Local

NDC Leaders Meet to Plan for 2027 Election

By: Yusuf Abuh NDC leaders on Monday meet to discuss plans and prepare for di 2027 general election across Nigeria. Di party say di meeting focus on how to run coordinated campaigns and win for all dia candidates. Di meeting include NDC governorship candidates for Bauchi, Sokoto and Borno States, Ibrahim Kashim, Shamsu Aliyu and Sunusi Kashim Ibrahim. Other leaders wey attend include Buba Galadima and NDC chairmen for Kebbi […]

todayAugust 11, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds