Politics

Peter Obi Say Him And Kwankwaso Get One Goal For Nigeria

todayAugust 21, 2026 8

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

NDC presidential candidate, Peter Obi, don say im and im running mate, Rabiu Kwankwaso, get one common goal despite say dem come from different backgrounds to improve di life  of Nigerians, especially poor people.

Obi talk dis one for Onitsha, Anambra State, during press conference ahead of di 2027 election.

He say Nigeria must invest in people, create jobs and move from importing goods to producing more of wetin Nigerians dey use.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds