AbdulRahman AbdulRazaq

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Wike Tok Say Kwara Gofnor Dey Blame Am For Everything

By: Mariam Ajayi FCT Minister, Nyesom Wike, don tok say Kwara State Gofnor, Abdulrahman Abdulrazaq, dey always blame am for anything wey happen for im office or house. Wike talk dis one for interview with tori pipo on Tuesday, say anytime di Gofnor see snake or any kind reptile, e go say, “Na Wike.” Di FCT Minister also accuse Abdulrazaq say e dey focus more on gossip instead of doing […]

todaySeptember 16, 2026 3

south west

Kwara Gov Mourn Family Members Weh Die For Ilorin Collapse

By: Mariam Ajayi Kwara State Gofnor AbdulRahman AbdulRazaq and other top officials don mourn four family members wey die after three storey building collapse for Ilorin. Di building collapse Tuesday for Popo Giwa area, trapping eight members of one family under di rubble. Rescue workers save four people alive, but four others no survive di incident. Gofnor AbdulRazaq say e dey saddened by di tragedy, as e visit di injured […]

todaySeptember 2, 2026 14

OBODO NAIJA

Tinubu Don Approve New Army Battalion for Kwara

By: Esther Daniel Oga Bola Tinubu don gree make Nigerian Army open new battalion for Omu Aran, Irepodun Local Government Area of Kwara State to help fight bandits, kidnappers, terrorists and oda criminals. Kwara State Govnor, AbdulRahman AbdulRazaq, make di announcement on Tuesday through im Deputy Chief Press Secretary, Mashood Agboola. According to di govnor, di new battalion go bring more soldiers and military equipment come di area to improve […]

todayJuly 21, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds