Ademola Lookman

6 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Lookman Fire Goal As Atletico Knock Barcelona Out Of Champions League

Say na Super Eagles star boy, Ademola Lookman  31st minute goal na help Atletico Madrid beat Barcelona for Champions League match, helleping dem move to di  semi-final. Atletico bin carry 2-0 advantage from first leg, but Barcelona come level am for early 25 minutes through Lamine Yamal and Ferran Torres goals for di return leg. After dat one, Atletico no panic, dem still hold body well under coach Diego Simeone […]

todayApril 15, 2026 4

Sports

Lookman Eye Champions League Semi-final As Atletico Madrid Battle Barcelona

Ademola Lookman dey prepare body to become di only Nigerian wey go reach UEFA Champions League semi-final dis season as Atlético Madrid dey host FC Barcelona for dia important second leg quarter-final today. Atlético get two-goal advantage after dem win di first leg for Camp Nou. For Nigerian fans, all eyes dey on Lookman wey don score 5 goals and give 3 assists in 16 appearances since e join Atlético […]

todayApril 14, 2026 3

Sports

Lookman Hail Atletico After Dem Beat Barcelona

Ademola Lookman don hail Atletico Madrid Champions League victory against Barcelona on Wednesday inside Camp nou. Lookman say na good result, especially as dem no concede any goal for there and im team show workings based on dia unity. On di other hand, Barca coachie, Hansi Flick yarn for post match interview say im team play well for first and second half even with less players. E sti add say […]

todayApril 9, 2026 6

Sports

Peseiro Insist Say Lookman Na Di Same Level E Dey With Osimhen For Super Eagles

By: Esther Ayoola Former Naija coach José Peseiro say, Ademola Lookman don dey match Victor Osimhen for Super Eagles doings. Di former coachie di narrate dis to tori pipo on Thursday. Peseiro say Lookman don show say, e fit be di main man for Atlético Madrid too. E mention say Lookman don score plenti goals for AFCON and even carry Atalanta win Europa League final with hat-trick, derefore say na […]

todayFebruary 13, 2026 19

Sports

Lookman Make Big Start, Score One, Give Assist As Atletico Mash Betis 5-0

By: Esther Ayoola Ademola Lookman don scarra ground for Atletico Madrid as e score one goal and sti give assist for dia 5–0 win against Real Betis for Copa Del Rey quarter-finals. Na just few days afta e leave Atalanta join Atletico, Simeone still trust am put am for starting eleven. Lookman no waste time show im class as e dribble two defenders inside box score Atletico third goal for […]

todayFebruary 6, 2026 7

Sports

Na Good Victory – Lookman React Afta Atalanta Beat Frankfurt

Super Eagles winger Ademola Lookman don show satisfaction after Atalanta beat Eintracht Frankfurt 3-0 for UEFA Champions League. Di Nigerian international score one goal as Serie A side hammer Frankfurt for Deutsche Bank Park. Lookman set di tempo early, dey stretch di defence and dey threat dem with im movement before he break di deadlock. E open scoring for di 60th minute after catching one precise cross from Charles De […]

todayNovember 27, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app