Aruna Quadri Fall Hand For World Ranking, Drop To Number 4 For Africa
By: Esther Ayoola Naija table tennis star, Quadri Aruna, don fall hand for di latest ITTF world ranking as e drop down by 20 places go 76th position. Dis na di first time since 2014 wey di Nigerian champion go drop out of di top two players inside Africa. Before now, na only Aruna and his Egyptian rival, Omar Assar, dey control di continent, but now two other players don […]