Iran army Warn US say dem go collect if dem attack Iran.
Iran army oga di Head of Iran Islamic Revolutionary Guards Corps, IRGC, Commander-in-Chief Ahmad Vahidi, don draw ear give United States say any attack on dem go meet heavy and painful blow. Commander-in-Chief Ahmad Vahidi tok dis one inside report wey dia tori pipo drop on Friday, November 13, 2026, and e say make di enemy learn from old defeat or dem go see wetin no good. Dis warning shele […]