APC POLITICS

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

President Tinubu wipe Osifo, collobi APC Ticket for Second Term Race

By : Jolayemi Olajide Oya hear the big gist for Abuja, as Baba Presido, Bola Tinubu don grab di APC ticket again, to run for second term inside the next election. Tinubu win dis primary election with big score wey dey throw backy, dey look opponent dey laugh, say dem nor reach. Di senior man presido collobiĀ  10.9 million votes to flog di only challenger, Stanley Osifo, wey only get […]

todayMay 25, 2026 7

National

Oshiomhole Tell Akpabio To Resign As Senate Presido

By: Esther Ayoola Oga Seneta wey dey represent Edo North for Senate, Adams Oshiomhole don call on Senate Presido, Godswill Akpabio, say make e resign over di new amendment for Senate Standing Orders. Oshiomhole tok dis one for Abuja afta Thursday Plenary, say di new rules get ā€œmoral crisisā€, dat person must do 8 years for senate before e go fit become senate presido, nor make brain and dat Even […]

todayMay 8, 2026 11

Politics

Buhari Organisation Don Support Tinubu For 2027 Election

The Buhari Organization (TBO) don pledge loyalty to Tinubu and officially declare support for the President re-election bid. Led by former Nasarawa State Governor Senator Tanko Al-Makura, the group waka come visit Tinubu for State House, Abuja on Tuesday, assure am say Congress for Progressive Change (CPC) faction inside APC dey committed to am. Al-Makura talk, ā€œWe dey with you for loyalty, body, and mind. May God give you wisdom […]

todaySeptember 3, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds