Army investigation Abuja

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Army Begin To Touchlight Wetin Kpai Abuja NYSC Corper

Nigerian Armed Forces don begin investigate to know wetin really hapun wey lead to di kpaing of one NYSC Corper for Dei Dei, Abuja. Defence Media Operations oga, Michael Onoja, na im tuk dis one for Thursday during dia monthly briefing for Defence Headquarters, say dem go make sure say dem release di result when dem finish di investigation. Onoja still tuk say support wey come from United States don […]

todayMay 1, 2026 10

National

Army Explain How NYSC Member Take Kpai Robbery Operation for Abuja

By: Esther Ayoola Nigerian Army, through im Acting Assistant Director, Army Public Relations for Guards Brigade, Lt. Olawuyi Odunola, don konfamate say NYSC member Abdulsamad Jamiu sadly kpai during security operation against armed robbery for Abuja. Di incident hapun for early hours of April 25, 2026 for Shagari Estate, Dei-Dei inside Federal Capital Territory. According to wetin Army tuk, Guards Brigade Quick Response Group wey dey do routine night patrol […]

todayApril 27, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds