Donald Trump Blast Tech Bosses, Say Dem Mumu If Dem Fear AI
By: Mariam Ajayi US President Donald Trump don blast tech big boys, say AI go destroy di world say na big lie. Wetin hapun, na one tech oga, Anthropic big-boy, wey dem dey call Jack Clark tell BBC naim say make gornment force tech companies to put mandatory kill switch button to turn off any crazy AI. Trump come jump enter e social media page dey drag say Jack clark […]