Aseese

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Federal-Gornment-Stop-bridge-Work-Afta-20-Hour-Traffic.webp

Lagos

Federal Gornment Stop bridge Work Afta 20-Hour Traffic

Di Federal Gornment don pause di bridge work for Aseese side for Lagos-Ibadan Expressway today November 20th 2026, afta heavy traffic block road pass 20 hours, wey pipo nor fit go where dem dey go on time. Federal Ministry of Works and CBC Construction Company been plan di work from Wednesday reach Sunday, but Ogun State traffic diversion wey cause serious traffic from Wednesday afternoon reach Thursday afternoon make dem stop […]

todayNovember 20, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds