BABAJIDE SANWO OLU

39 Results / Page 2 of 5

Background

Lagos

Apc Oga Dem Link Up To Plan How Dem Go Win Election For Osun State

By: Yusuf Abuh APC governorship candidate Bola Oyebamiji don drop update say South-West party leaders don meet inside Lagos State House, Marina on Monday evening to plan how dem go win di August 15 Osun governorship election. Oyebamiji drop dis update for imĀ  X page on Monday night to show how APC plan to align all dia campaign strategy before di election date. Na Lagos state govo, Babajide Sanwo-Olu and […]

todayAugust 3, 2026 15

Lagos

Sanwo-Olu Govt Launch Greenhouse Gas Registry to Fight Climate Change

By: Esther Daniel Lagos State Gornment done launch di Lagos State Greenhouse Gas Registry yesterday inside Lagos to fight climate change and cut carbon emissions. LASEPA General Manager Babatunde Ajayi tok during di event say di initiative go build climate-smart economy for di state. Dis move make Lagos di first sub-national government for Nigeria to create dis kain comprehensive climate data system. E insist say credible data na di main […]

todayJuly 28, 2026 13

Lagos

Sanwo-Olu Hail Badejo Okusanya As She Become 33rd NBA President

By: Esther Daniel Lagos State Govo Babajide Sanwo-Olu done congratulate Senior Advocate Oyinkansola Badejo-Okusanya on Monday after she emerge as di 33rd President of di Nigerian Bar Association. Sanwo-Olu call her victory big history inside one official statement as she become only di second woman to lead NBA. Di govo praise di SAN say dis high position na correct reward for her long years of dedication to legal work. E […]

todayJuly 28, 2026 15

Lagos

Lagos State House Of Assembly Step Down Two Sanwo-Olu Nominees And Confirm Three Others

By: Yusuf Abuh Hon. Mojeed Fatai Adebola present report inside Lagos State House of Assembly on Thursday to step down confirmation of two nominees, Mr. Durosimi Yinka and Mr. Seriki Ahmed, while confirming three others for di Local Government Service Commission, as di action happen after thorough screening based on constitutional requirements. Speaker Rt. Hon. Mudashiru Obasa put di committee recommendations to voice vote during plenary inside Lagos, happening because […]

todayJuly 23, 2026 17 24

Lagos

Lagos Govt Drag Over 100 Road Median Traders Go Court

Lagos State Government don drag more dan 100 pipo go court within di last one year for selling on road medians and breaking environmental laws. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, yarn dis one on Wednesday as e supervise operation to flush out illegal traders from di Okokomaiko to Orile road median. According to di government, di operation na to clear di road once and for all so […]

todayJuly 2, 2026 9

Lagos

Sanwo-Olu Order Gutter Cleaning To Clear Lagos Flood

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment don beg residents make dem calm down after heavy rain cause ogbonge flooding for many parts of di state in di last two weeks. Gofnor Babajide Sanwo-Olu like dis don approve immediate cleaning for 28 water channels to help reduce flooding. Oga Commissioner of Environment, Tokunbo Wahab naim explain dis mata give tori pipo o Tuesday, say na heavy rain wey fall for places […]

todayJuly 1, 2026 17

Lagos

Lagosians React To Sanwo Olu

At first when oga Govo, Babajide Sanwo Olu bringing back di monthly sanitation for Lagos, everywia first blur like say, e first be like say na play, play Months don passĀ  now and e dey belike like many pipo don dey get use to latest cleaning, why Konfam news tatafo Jolayemi Olajide and her crew enta street of Lagos to know how di every month sanitation package dey be dem.

todayJune 24, 2026 11

Lagos

How Sanwo-Olu buy more trucks

Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don order immediate cleanup say dirty wan finish Lagos. Di senior man post dis one for facebook page, e nor go fit sit down an look dirty to con build office for di state, and say like dis, extra trucks and workers don already join LAWMA, LASEPA and Environment Ministry to clear dirty communities. According to am, Lagosian go soon dey see very clean Lagos […]

todayJune 19, 2026 12

Lagos

Baba Sanwo-Olu Greet Muslims For Eid-el-Kabir

By : Jolayemi Olajide Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don congratulate all Muslims for Lagos and Nigeria as dem dey celebrate dis year Eid al-Adha Inside statement wey im Special Adviser on Media and Publicity, Gboyega Akosile, release on Tuesday, de govo tell pipo make dem hold di values of sacrifice, peace, and unity strong-strong. Sanwo-Olu say di festival dey remind everybody about how faith, patience, and to live with […]

todayMay 26, 2026 16 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds