Babatunde Fashola

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Fashola Open Up On Why E No Dey Publicly Criticise Tinubu

By: Yusuf Abuh Former Lagos State Govo and former Minister of Works and Housing, Babatunde Fashola, don tok say e no dey criticise President Bola Tinubu gornment for television because e prefer give am advice privately. Fashola yarn dis one forĀ  interview on wednesday, after dem ask am why e no dey publicly rate or talk about di President performance. According to am, baba Seyi personally reach out make e […]

todayJuly 24, 2026 12

Lagos

Fashola Ginger Oga Presido To Update Naija New Ambassadors

By: Esther Ayoola Former Lagos State Govo, Babatunde Fashola, don wire wi oga presido Bola Tinubu message, say make im all new Nigerian ambassadors, especially non-career ones, sabi Nigeria policies, economic plans, and investment frameworks, Asap, before dem start work. Fashola yarn dis during him keynote speech for Nigeria Reputation Summit 2026 wey di Nigerian Institute of Public Relations hold for Abuja. E say di Senate don confirm 62 ambassadorial […]

todayJanuary 21, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds