President Tinubu Order Total Reconstruction Of Benin-Agbor-Asaba Road Over Bad Condition
By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don order total reconstruction of di Benin-Agbor-Asaba road and other major federal highways for Edo State and nearby areas. Minister of Works, David Umahi, give di order on Tuesday when e inspect di bad Benin-Agbor-Asaba road and apologise to motorists over di hardship wey dem dey face. Umahi also condemn di contractor wey dey handle di road after hin accuse rain say naim dey […]