Benin City news

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Gunmen Kpai UNIBEN Student for Campus Gate After Exam

By : Jolayemi Olajide A yet-to-be-identified part-time political science student of di University of Benin (UNIBEN) don reportedly kpai after im collect bullet inside im carĀ  forĀ  main gate, Ugbowo campus. According to video wey surface online, dem kpai di student shortly after im finish semester exam, though authorities never fully Konfam that part of the story. UNIBEN management don distance students and staff from di incident, saying di shooting […]

todayMay 11, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds