Boko Haram

8 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Boko Haram Attack School For Borno, say dem kidnap Students

By : Jolayemi Olajide Nor be small gbege for borno, say jaguda boy, allegedly boko haram go kidnap Some students for Mussa Primary and Junior Secondary School for Askira-Uba Local Government Area of Borno State early Friday morning. Sources say di attackers use motorcycles enter di community, just about 10 to 15 minutes after soldiers finish patrol and leave di area close to Sambisa Forest. Deputy Speaker of Borno State […]

todayMay 15, 2026 10

obodo oyinbo

US Open Tuks on How ISIS Take Shift Base Enter West Africa, Lake Chad

By: Esther Ayoola United States don warn say terrorist groups like ISIS  don dey move dia operations enter West Africa and Lake Chad Basin afta dem drive dem  for Iraq and Syria. For one new counterterrorism strategy document, na US take tuk dis tuk, say places like Naija, Sahel region, Mozambique, Sudan and Somalia don see fresh increase for terrorist attacks. According to di report, ISIS fighters and other jihadist […]

todayMay 12, 2026 8

obodo oyinbo

NAF Airstrike Kpai Several Terrorists For Sambisa Forest

Nigerian Air Force (NAF) say dem do commando through Air Component of Operation HADIN KAI carry out precision airstrike for Yuwe axis inside Sambisa Forest on Monday, kpai several terrorists. According to NAF tuk, tuk, Air Commodore Ehimen Ejodame, di operation follow credible intelligence wey Intelligence, Surveillance and Reconnaissance (ISR) confirm, Say na only terrorists dey inside fortified bunkers and structures wey collect wetin nor good. NAF say the attack […]

todayApril 21, 2026 11

OBODO NAIJA

Nigerian Army Bury Fallen General, Soldiers For Borno

For Nigerian Army side, dem don bury Brigadier General Oseni Braimah, Captain Ismail and oda soldiers wey die for recent attack for Borno State. Dem do di burial for Maimalari Cantonment Cemetery for Maiduguri with full military honour. Na on April 9, fighters wey dem suspect say na Boko Haram and Islamic State West Africa Province attack soldiers for Benisheikh along Maiduguri-Damaturu road, kill di officers and men. Big people […]

todayApril 16, 2026 26

National

Abuja Court Slam 20-Year Jail On Boko Haram Suspect

By: Esther Ayoola Justice Binta Nyako for Federal High Court, Abuja, don sentence some group for jaguda boys wey dem catch terrorism on Monday to jail, some dey get 10 years, some 20 years jail. Sharing di ogbonge update with tori pipo, DPP Rotimi Oyedepo tuk say one of dem, Hamatu Modu, na Boko Haram, wey dey supply di terrorist food. Defence lawyer Aliu Abubakar no fight di case, and […]

todayApril 7, 2026 16

National

Boko Haram Attack JTF For Borno, Kill 8, Grab Weapons

Boko Haram terrorists on Thursday ambush members of di Civilian Joint Task Force (CJTF) for Warabe community inside Gwoza LGA, Borno, kill eight and leave three missing. Di attack happen around 10:00 a.m. on November 20 as di CJTF volunteers wey be di only defence for di village go out to gather firewood. One CJTF member confirm di death toll, talk say dem catch di victims off guard. Warabe, wey […]

todayNovember 21, 2025 29

International

U.S. Lawmakers Dey Question Nigeria Capacity And Will To Stop Violence

U.S. lawmakers don yarn serious concern over di worsening violence wey dey happen for Nigeria, dem dey question whether Abuja get di capacity and political will to protect Christian communities and other people wey extremist attacks dey affect. For congressional hearing, dem press for accountability, deeper U.S. involvement and urgent action to stop more mass killings. Di House dey review Nigeria redesignation as country of particular concern (CPC). Congressman Bill […]

todayNovember 21, 2025 12

National

Nigerians Dey Beg Tinubu Make E Crush Terrorists Finish

Amid assurances from military chiefs say security go improve and as US–Nigeria relation dey soft small, Nigerians dey urge President Bola Tinubu make e go harder on terrorists, dey intensify attack for dia hideouts. Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, talk say Federal Government dey reason with US over di recent military threat wey President Donald Trump carry come. Idris talk say diplomatic channels dey work well as […]

todayNovember 12, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds