Chatham Hous

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/INEC-Plan-To-Stop-Result-Magomago-For-2027-Election.webp

OBODO NAIJA

INEC Plan To Stop Result Magomago For 2027 Election.

INEC, don bring out fresh rules say na only results wey party agents konfamate from polling units dem go upload enter IReV portal for 2027 general elections. INEC Chairmo, Professor Joash Amupitan, tok dis one on Thursday, November 12, 2026, for one siddon tok at Chatham House for London, and e konfamate say practice voting go happen on November 28, 2026, to test upgraded BVAS machines. Meanwhile, Nigerians wey dey […]

todayNovember 13, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds