Climate Change

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Heatwave Kpai 2,700 People for England, Wales

By : Jolayemi Olajide Person wey dey naija, and other part nor knw wetin God do for am, say like dis, at least 2,700 pipo kpai for England and Wales because of serious heatwaves wey hapun for May and June. According to research wey dem package for Imperial College London, heat wave don make pipo get igbeke, na so dia body dey red, u knw oyinbo na, e be like […]

todayJuly 13, 2026 11

obodo oyinbo

Heatwave Dey Roast Europe, Thousands Lose Light

By: Emmanuel Ariyo-David Serious heatwave don continue to hit Europe, say di place be like temo version of hell fire,  temperatures dey rise again, leaving tens of thousands of people without electricity. World Health Organization boss Tedros Adhanom explain, say di heat don force some schools to close and dey threaten pipo health. According to am, temperatures for Europe dey rise almost twice faster than the global average, increasing the […]

todayJune 24, 2026 16

obodo oyinbo

Heatwave Dey Roast Europe, Thousands Lose Light

By : Jolayemi Olajide Serious heatwave don continue to hit Europe, say di place be like temo version of hell fire,  temperatures dey rise again, leaving tens of thousands of people without electricity. World Health Organization boss Tedros Adhanom explain,  say di heat don force some schools to close and dey threaten pipo health. According to am, temperatures for Europe dey rise almost twice faster than the global average, increasing […]

todayJune 24, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds