obodo oyinbo

Heatwave Kpai 2,700 People for England, Wales

todayJuly 13, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Person wey dey naija, and other part nor knw wetin God do for am, say like dis, at least 2,700 pipo kpai for England and Wales because of serious heatwaves wey hapun for May and June.

According to research wey dem package for Imperial College London, heat wave don make pipo get igbeke, na so dia body dey red, u knw oyinbo na, e be like person wey dem beat with 2 by 2.

Experts say the heatwaves break records, with temperature reaching 35.1°C for May and 37.7°C for June for England.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds