cole palmer

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Tuchel Call Palmer, Trent Back To England Squad

By: Mariam Ajayi England coach Thomas Tuchel don name 27-man squad for Nations League, with Trent Alexander-Arnold and Cole Palmer returning to di Three Lions. Alexander-Arnold, wey now dey play for Real Madrid, don return alongside him club teammate Jude Bellingham. Palmer sef don make di squad after e miss England World Cup team. Other players wey don return include Dominic Calvert-Lewin, Lewis Hall, Rio Ngumoha, Jarrad Branthwaite, Myles Lewis-Skelly […]

todaySeptember 21, 2026

Sports

Rosenior Clear Air Say Cole Palmer No Dey Go Anywhere

By: Esther Ayoola Chelsea coach Liam Rosenior don clear rumor wey dey fly say Cole Palmer wan go back Manchester, say di boy happy well-well for Chelsea. Rosenior say e don tuk face-to-face with Palmer afta di gist, and Palmer confirm say e no get any plan to waka. According to Fabrizio Romano, Rosenior tuk say Palmer na big part of Chelsea long-term plan and dem no fit lose am […]

todayJanuary 23, 2026 40 7

Sports

Maresca Talk Say Palmer Ready To Jam Leeds

By: Rilwan Agbomeji Chelsea Oga, Enzo Maresca don open mouth say Cole Palmer dey fit and ready to jam Leeds United for Elland Road dis Wednesday wey dey come. Maresca yarn say Palmer dey try gain im full fitness back, but di plan na to push am small-small until e fit run full 90 minutes like before. Di coach add say everybody dey okay, but Romeo still dey recover and […]

todayDecember 2, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds