Ronaldo Sister Blast Portugal Say Dem No Deserve Di Best At All
Jolayemi Olajide Cristiano Ronaldo sister, Elma, don come out to cut chain give Portugal after her brother comot from di national team camp on Wednesday. For post wey she make for Instagram, Elma say Portugal no deserve di best for anything. She say CR7 deserve more respect, while di national team need better settings, and Portuguese tori pipo gas do better instead of spreading rumor. Elma still blast Portuguese pipo, […]