Police Beg Naija People Make Dem No Attack Policemen
By: Mariam Ajayi Cross River State Police Command don beg Nigerians make dem respect police officers wey dey do dem lawful duty. Police PPRO, ASP Sunday Eitokpah, tuk say police uniform na symbol of public authority, but pipo dey inside the uniform too. Dem dey risk dia lives every day to answer emergency calls, prevent crime, protect lives and property, and maintain peace. E warn say assault, block or resist […]