Cultists Arrested

2 Results / Page 1 of 1

Background

Local

Ogun Police Burst Suspected Cult Doings

Ogun State Police don burst one suspected cult initiation for Isara-Remo and carry away 30 young men. According to reports, di suspects gather for one uncompleted building, dey drink alcohol, dey do initiation rites before police burst di place and scatter di whole show. Police tuk tuk pesin, DSP Oluseyi Babaseyi, konfamate di operation on Thursday, say officers from di Violent Crime Response Unit (VCRU), together with Isara Area Command […]

todayJune 18, 2026 13

south west

Osun Police gbab 3 Suspected Cultists, jaguda boys, Recover Pistols

By : Shalom Ovie Osun State Police Command say dem don arrest three suspected cultists and political thugs during separate operations for di state. For statement wey Police Public Relations Officer, DSP Abiodun Ojelabi release on behalf of CP Ibrahim Gotan, dem identify di suspects as Adekola Olayinka Abdulazeez, Omolara Ezekiel and Babatunde Azeez. Police say dem recover dangerous weapons from dem including three English Beretta pistols, cut-to-size gun, live […]

todayJune 10, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds