Trump Hail US Economy for Davos, Throw Shade Give Europe
By: Esther Ayoola U.S Presido Donald Trump dis Wednesday afternoon, don go whine world leaders wetin nor good for davos say America “ na di economic engine of the world,”. Trump clear di world leaders say America dey show workings yangayanga, whether na inflation, dem dey top, investment nkor, say dem don reach trillions of dollars, say America don grow pass di prediction of internation monetary fund IMF. Oga dey […]