Pay N40m Ransom or Else
By: Esther Daniel Gunmen don kidnap INEC staff Christy Nkiru Okeke along di Ebenebe axis for Awka North Local Gorment Area of Anambra State. Security sabi person Zagazola Makama report say di bad boys carry di woman on July 24 at about 7:00pm as dem dey attack people for di area. Di victim husband done run go B Division Police Station for Awka report say di kidnappers dem call am […]