OBODO NAIJA

Niger Gornment Wan Lift Curfew For Minna

todaySeptember 21, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Niger State Gorment don lift di curfew wey dem impose for Minna, after days of tension and unrest over di death of 37 pipu wey dey NSCDC custody.

Na Gofnor Umaru Bago announce di decision on Sunday, September 20, during a three-day prayer for di victims.

Di curfew bin come after protests and destruction of property following di deaths, while touchlighting sti dey go on to find out exactly how di 37 pipu kpai for custody.

Bago sti tell residents say make dem calm down and dat di gornment go provide relief and support to di families of di victims

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds