ECONOMIC HARDSHIP

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

 Ndume Tell Tinubu Make E Come Out Face Nigerians On Top Dis Hard Time!

By : Jolayemi Olajide Senator Ali Ndume don tell President Bola Tinubu make e stop dey use aides talk and make e carry im body come out talk to Nigerians direct on top di many many economic and security wahala. Ndume yarn dis one inside Aso Rock on Friday July 10 2026 after im hold meeting with di Presido. He explain say Nigerians need to hear from di leader direct […]

todayJuly 10, 2026 11

OBODO NAIJA

Minority Lawmakers Drag Tinubu Gorment Over Insecurity, Hardship

By : Jolayemi Olajide Nor be small fire for wi house of representative today, wia  minority caucus drop bars say, President Bola Tinubu nor dey try at all,  dat   insecurity wan finish di giant of Africa. Dem yarn dis one for National Assembly for Abuja, according to  Minority Leader Fred Agbedi,  Nigeria don enter one of im worst period since 1999 democracy, say dis one, na demonstration of craze . […]

todayJune 17, 2026 13

Economics

Fuel Wahala: TUC Don Vex, Give Govt 14 Days Strike Warning Over 5% Consumption Tax

The Trade Union Congress of Nigeria, TUC, don give Federal Government 14-day ultimatum to cancel the proposed five percent tax on petroleum products or make dem ready for nationwide strike. TUC President, Festus Osifo, for one statement on Monday, describe the policy as “economic wickedness” wey go make Nigerians wey already dey suffer go suffer more. According to the statement: “The Trade Union Congress of Nigeria (TUC) totally reject Federal […]

todaySeptember 8, 2025 50

National

Peter Obi Slam FG Over Passport Fee Hike – Say Wahala Wey Nigerians Dey Face Don Reach Legendary Level

Peter Obi don criticize the increase in passport fees by the Federal Government, E say the new cost don pass wetin workers dey earn every month and e still make life harder for ordinary Nigerians. The Labour Party presidential candidate for 2023 elections, Peter Obi, talk say the Tinubu government dey intentionally put more burden on the people. Obi react after Nigeria Immigration Service (NIS), raise the price of 32-page […]

todayAugust 29, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds