Economy

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Tuk Say Naija Economy Dey Improve

Wi oga Presido, Bola Tinubu don rake again, say if bad belle pipo like, make dem tuk from now  till tomorrow, dat wetin im knw be say Naija economy don bunch back like bounchy bounchy cattle. Na oga  Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, mouth naim yarn dis one on Tuesday after e lead di National Communications Team go meet di Presido for wi decision headquaters. According to […]

todayJuly 29, 2026 16

National

We Don Finish Fuel Subsidies, Multiple FX Rates To Reset Nigeria-Tinubu

President Bola Tinubu talk say im government take bold step to stop fuel subsidies and yawa wey dey for different foreign exchange rates, so that Nigeria fit waka for correct path of steady growth and make everybody benefit. For im Independence Day speech, to celebrate Nigeria 65 years, di President talk say those old policies wey dem stop na corruption wey make small people rich, but majority people dey suffer. […]

todayOctober 2, 2025 32

Lagos traffic

Economics

Nigerians dey belle face as transport money waka go high

Nigerians dey belle dey run as transport price go up make food cost high and money no reach house. Petrol price don jump almost five times for 22 months, transport cost don increase by 20 to 100 percent, wey make food traders increase price for market because logistics cost don high. Because of dis wahala, many families no fit chop three square meal again, dem dey manage as e be. […]

todayMarch 26, 2025 230 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds