education support Nigeria

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Ooni Of Ife Tell Students to take advantage of NELFUND Loan

By : Jolayemi Olajide Di Ooni of Ife, Adeyeye Ogunwusi don advise students make dem take advantage of Nigerian Education Loan Fund to hellep pay dia school fees Im tukĀ  dis one for im palace for Ile-Ife on Monday when dem receive Executive Director of Finance and Administration of NELFUND, Dr Femi Akinfala. Ooni show concern say plenty eligible students for Osun State never still apply for di loan opportunity. […]

todayMay 12, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds